Di special prosecutor of Ghana don remove di kontri ex-finance minister Ken Ofori-Atta from di wanted list over corruption investigations. Oga Kissi Agyebeng last week bin tok say di former ...